Print and Play

Game Instruksion (5MB PDF)

Player Cards (3MB PDF)

Player Card Backs (7MB PDF)

Print Evac_Ops_PCM.pdf at 100% scale on standard US Letter (8.5 in. x 11 in.) or A4 paper.

We go advice say make you print de Player Card dem for double-side 8.5 in. x 11 in. card stock wey kari mark wey dem dey put for business card before dem cut am. Dem don format all de Player Card make e dey easy for people to print for Avery Clean Edge Business Cards (28878). De template sef dey blend well wit Avery. 18871, 27871, 27881, 27883, 28311, 28371, 38871, 38873, 38876, 5371, 5376, 5377, 55871, 55876, 5870, 5871, 5874, 5876, 5877, 5911, 8371, 8376, 8377, 8471, 8870, 8871, 8873, 8875, 8876, 887

  • Print 6x copies of Evac_Ops_Player_Cards_Back.pdf for de business card paper dem.

  • Print de 6 pages wey dey inside Evac_Ops_Player_Cards.pdf for de back of de 6x business card paper dem.

All di files dey prepared Dem use sRGB color space to prepare all de file dem. Make you check your printer setting well well to get de best result. 

Free Lesson Plans

Nigerian Pidgin translation go soon come. Lesson plan for English dey here.

Teacher’s Guide
(1MB PDF)

One Day Workshop
(16MB PDF)

Two Day Workshop
(9MB PDF)

Three Day Workshop
(15MB PDF)

Lessons designed by:
Brenda Jimenez